Month in Review: Top Laptop Picks and What's Coming Next

My People! You dey find new laptop wey go fit your style? No wahala, we get you covered this month! Whether you be gamer wey dey play game like crazy, busy oga wey dey work all day, or student wey just dey start, we don review and rank the best laptops wey go match your hustle. Plus, we go give you small tori about wetin dey come next for the laptop world. No forget to check out our special offer from Shop inverse! 

Top 3 Laptops This Month

  1. HP EliteBook x360 1040 


  • Performance: E get the 8th Gen. Intel Core i7  wey go run any software like e be nobody business.
  • Display: 14 inch" Intel UHD wey go show you everything clear and colorful.
  • Battery Life: E go last for a minimum of 2 hours after one charge, perfect for non heavy users.
  • Pros: E dey super fast and e strong well well.
  • Cons: E cost small sha.

Personal Insight: This one na perfect choice for oga wey dey work and creative people wey need the best power for their work.


       2. HP 348 G7 

  • Performance: E get the 10th Gen. Intel Core i7  - e perfect for everyday things wey you dey do for your laptop.
  • Display: 14-inch display wey go adjust the brightness by itself.
  • Battery Life: E go last for a minimum of 2 hours after one charge, perfect for non heavy users..
  • Pros: E no too cost and e light to carry.
  • Cons: No be for heavy games or video editing e be.

Personal Insight: This one na good choice for students or anybody wey dey find laptop wey go work well and no go cost all their money.


        3. HP EliteBook 840 G5 


  • Performance: E get the 8th Gen. Intel Core i7 
  • Display: 14-inch display wey go make you feel like you dey inside that your Productivity Software.
  • Battery Life: E no too last long because e dey chop power well, minimum of 2hrs.
  • Pros: E come with keyboard light to keep you going for when Nepa take light for Night.
  • Cons: The battery no too strong.

Personal Insight:Na the fast and reliable fingerprint reader for enhanced security for me, wey go dey important if you get something to keep from prying eyes.


What’s Coming Next in Laptops?

Make una dey wait for our update next month! We dey expect big launch from big companies like Apple, Dell, and HP. People dey yarn say we go see new features like AI wey go make laptops work better, battery wey go last longer, and even slimmer designs. Keep your eyes peeled!


Your Opinion Matters!

Poll: Which laptop brand you trust most?

  1. Apple
  2. Dell
  3. HP
  4. Lenovo
  5. ASUS

Quiz: Which Laptop is Right for You?

What is your primary use for a laptop?

  1. Gaming
  2. Work
  3. General Use
  4. Creative Work

How much money you get to spend on a Laptop?

  1. Less than 200,000 Naira
  2. 200,000 to 400,000 Naira
  3. More than 400,000 Naira

This quiz go help you pick the best one from our top picks wey we don review!


Remember, any time you buy something from Shopinverse, you go collect free delivery for anything wey cost more than 200,000 Naira and 2% discount on everything wey you buy with our referral link https://shopinverse.com?sca_ref=5237411.ybYrat3XDL OR Promocode "TOTOSAM". No miss this chance!

We hope our reviews go help you choose the perfect laptop. See you next month for more tori about laptops!

Comments